A Nigerian boyfriend was heard expressing shock as his girlfriend, named Chioma, prepared a very watery egusi soup for him along with very soft Eba.
In a video that gained attention, the young man could be heard asking his girlfriend, Chioma, 'What did I do, Chioma why?' and commented, 'Wife material don cook.'
The video showed the watery meal and soft Eba made by Chioma.
Concerned individuals flooded the comment section in reaction to Chioma's actions.
See some reactions below:
joe boy bubu: "abeg we can cook ooo your own chioma is from Yoruba."
gid555: "Then she go Dey find who wan buy iphone 15 for am."
BABY: "Belike na 5k u give chioma go market."
mummy'spet2000: "na una cook am no mention chioma oo girlfriend don too suffer for una."
hushpuppy182: "Lol na so make e no quick finish naw 2013 people go understand."
Am Ella_chioma: "Pls leave me and stop calling my name allow the garri to cold so that it will strong."
Mhiz Billions: "chioma key abeg small small dey shout the chioma biko nu."
pretty_Isi: "my name sake dey see wah u did lol justice for we chioma."
trust issues: "please be specific with the chioma, hope no be the chioma I dey think OO."
lifeof dominion queen: "abeg nor vex if the garri Cold he go strong still help me put the soup for gas small."
user3132996819843: "bros abeg my name na chioma,i sabi cook abeg nor dey call my name like that."
Watch video:
Comments